Sunday Igboho Cancel Lagos Rally Earlier Scheduled To Hold On Saturday

Sunday Igboho, leader of the Yoruba secessionist group, in an interview with BBC pidgin, has made it clear that the planned rally scheduled to hold on Saturday will no longer hold.
This interview, follows the attack on his house on the 1st of July 2021.
See below, his interview with BBC pidgin..

How di attack happun
Sunday Igboho tell BBC pidgin say di attack happun early mor-mor
.

I dey my house around 1:30am” I just hear gunshot for front of my house and shout say, we be DSS, we be soja, Sunday Igboho come out

I peep through my window, I see dem, dressed in DSS and Nigerian army uniform. I dey surprised say wetin be di problem, becos I no kill anybody, e tok.

“Wetin I dey do na to fight for my pipo, my rally dey peaceful, I fight for my family becos Fulani bandits kill my family, rape dem. goment refuse to do di right tin for my family dat na why I come out to fight for dem so I dey surprised.

“Dem kill two pipo during di shooting, dem destroy my property, my vehicles“, e tok.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *